Ethiopian-American Nasa research engineer Berhanu Bulcha goal na to find solution to di problem of locating water on di moon, to help humans fit set up permanent base for there. Without water, life no ...
Rescue teams don comot di body of at least 257 pipo wey die for two landslides for southern Ethiopia, one local official tell di BBC. Di landslides happun on Sunday evening and Monday morning, afta ...